Tuesday, 10 November 2015

Unbelievable:Transgenders don get Beauty Pageant and na Miss Philippines win am






This wan na man before o ! Trixie Maristela don become Miss International Queen 2015 for wan contest inside Thailand, which dem say na the world’s largest transgender pageant. see more peeshos after the cut





Thailand dem say na the largest conservative society, with no laws wey dey check same-sex unions. Na the this kind world we dey develop into ?






No comments:

Post a Comment