Friday, 23 October 2015

Oliseh don go Belgium for treatment, Ebe like say pressure don dey too much

e be like as Eminike and Enyeama don leave super eagles , e don dey cos too much pressure for my guy...abeg Federal Government make una try give us world class hospital so that our elites and poor people too fit dey use am ...

No comments:

Post a Comment