see as him dey smile . Amaechi as a bad guy , talk say him dey too fit to serve the country as e be say him don sabi the country well well after him be governor for 8years , chairman Governor forum for 8years, him also talk say in no like corruption and na sometin wey him go fight with all him power.
No comments:
Post a Comment