Thursday, 29 October 2015

Eaglets dey Ves as dem Trash Australia 6-0


The Golden Eaglets don prove say even as dem  lose to Croatia dem still get the ginger  wey dem carry come the world cup as them use ves  trash Australia 6-0 for round of sixteen to move go  quarter final. Victor Osimhen naim be dey vex pass as him get hat trick. Now him don get 7 goals for score chart ....up Eaglets!

No comments:

Post a Comment