Thursday, 22 October 2015

Chai see Love, Khloe Kardashian don talk sey she want make Lamar Odum come back to her

Kim kardashian sister , Khloe don talk say she want make her 'about to be Divorced husband' come back o,
after him nearly die of plenty plenty drugs wey him take some  days  ago  , say so for as him don talk say him no go dey take drugs again , she go dey ready to take am back. She don tell her lawyer Laura Wasser say make him tear tear  the divorce letter wey she wan go give court.

No comments:

Post a Comment